T.I Blaze – Dodge

– Dodge MP3 Download (Lyrics, Music Mp4, Baixer)

In a much-anticipated moment, the acclaimed artist, T.I Blaze, unveiled this latest musical masterpiece titled “Dodge“.

This track is a captivating glimpse into the recently released album, “Shakur (Deluxe)“.

T.I Blaze – Dodge MP3 Download

Nevertheless, you can always visit or bookmark our website to follow up on latest music and album from your favorite artistes around the Globe. Thanks.

Listen and Download the song below:

T.I Blaze – Dodge Lyrics

Omo aya min ja like a connection lost..
Only jah go fit to reconstruct… 7 billion people go dey wait.. but still some people go die poor ..
Hmmm. I no pray make be my faith, longtime money chase fit to make a man craze ..
Some pain no fit to ever fade …. And sometimes e fit make a man ke

wey no like to think .. all her life on a Snapchat meme ..
Say nah format to trap dem boys all along Who no work no supposed chop …. Baby ahhh ooo …

Run am today ma dola, Komomi ma toyawo ..
Tobadun ma tolawo. Ehi yaaa ooo Steal from devil run to God
No wan see my mate con dey dodge Chevy an fa dodge… Ehi yaaa ooo

Run am today ma dola
Komomi ma toyawo ..
Tobadun ma tolawo. Ehi yaaa ooo
Steal from еvil run to God
No wan see my mate con dey dodge еvy an fa dodge… Ehi yaaa ooo

Ehiii yaaa oo Opolo ni mo fin dagbo…
Tanin baro, 2019 I Dey crack code
Alagbako.. ki ori maje kemi bato I Dey battle many battle many wars on a low I Dey battle Base on one or two kpolokpolo Kpolo kpolo, idi bi bomu bomu Shoni kolu?
No be your girl nah your turn as I Dey find way Majensonu, timoroun todun, emi ole gbo boda. Paulu as I Dey find way majen sonu …

Run am today ma dola, Komomi ma toyawo ..
Tobadun ma tolawo. Ehi yaaa ooo Steal from devil run to God No wan see my mate con dey dodge Chevy an fa dodge… Ehi yaaa ooo
See upcoming pop shows
Get tickets for your favorite artists

Run am today ma dola, Komomi ma toyawo ..
Tobadun ma tolawo. Ehi yaaa ooo Steal from devil run to God …
No wan see my mate con dey dodge Chevy an fa dodge… Ehi yaaa ooo

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*