T.I Blaze – Introduction

– Introduction MP3 Download (Lyrics, Music Mp4, Baixer)

In a much-anticipated moment, the acclaimed artist, T.I Blaze, unveiled this latest musical masterpiece titled “Introduction“.

This track is a captivating glimpse into the recently released album, “Shakur (Deluxe)“.

T.I Blaze – Introduction MP3 Download

Nevertheless, you can always visit or bookmark our website to follow up on latest music and album from your favorite artistes around the Globe. Thanks.

Listen and Download the song below:

T.I Blaze – Introduction Lyrics

Elvin
Yeh yeh yeh
Ohhhh
Uhhhh

E be like make I introduce
But bad man don't need introduction
Life hard no be today forget
Me I no like sentimental judgement
Odaju masoke
Sa awon boys yen
I put them on a cruise
I gave them overdose
I let nobody bobo

Girls are screaming on top of their voices
Holy shit am on top of their choices
Wow wow
Gbedu wey be illicit
Why dem no go con dey chop my drops?

Awawa, ota jon
Omose sagolo ogangbon
Me no wan hear poverty sermon
Last time I see am ota n bomb
Padi sora ija nbo
Me no follow them do caucus
Even when they try to quench fire
Holy Jah still granting my
Awawa, ota jon
Omose sagolo ogangbon
Me no wan hear poverty sermon
Last time I see am ota n bomb
Padi sora ija nbo
Me no follow them do caucus
Even when they try to quench fire
Holy Jah still granting my desire
See upcoming pop shows
Get tickets for your favorite artists

Won loruko re san wura ati fadaka
No love and the streets gone darker
I don't know nothing, but baba dey see me for radar
International ganja farmer, ganja planter
Barack Obama, biladin bila Osama
Shama, shama judi judi ehh
Oh my baby Julie oooooo
Ohh ahh
Hey hey

Awawa, ota jon
Omose sagolo ogangbon
Me no wan hear poverty sermon
Last time I see am ota n bomb
Padi sora ija nbo
Me no follow them do caucus
Even when they try to quench fire
Holy Jah still granting my desire
Awawa, ota jon
Omose sagolo ogangbon
Me no wan hear poverty sermon
Last time I see am ota n bomb
Padi sora ija nbo
Me no follow them do caucus
Even when they try to quench fire
Holy Jah still granting my desire

International ganja farmer, ganja planter
Barack Obama, bin Ladin be like Osama
Shama, shama judi judi ehh
Oh my baby Julie oooooo
Ohh ahh
Hey hey

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*