Tml Vibez – Boss ft. Dj 4kerty

– Boss feat. MP3 Download (Lyrics, Music Mp4, Baixer)

In a much-anticipated moment, the acclaimed artist, Tml Vibez, unveiled this latest musical masterpiece titled “Boss

In this musical project, Tml Vibez collaborated with Dj 4kerty who contributed much with verses.

Tml Vibez Boss ft. Dj 4kerty MP3 Download

The release of this collaboration marked a milestone in both artist' career, proving that when more than one artists of exceptional caliber combine their talents, the result is pure magic.

Listen and Download the song below:

Tml Vibez – Boss ft. Dj 4kerty Lyrics

All these one, dem be boss
All these one, dem be master o
All these one, dem be don, uh
All these one no be banger, oh-ah
(M-m-murderer)
Tml Vibe Boy, yeah
(Woo)

Came through with a clean vibe
"I go go far, mò ma gbera," na wetin me tell my mama
Oh-oh, check these cost now
See, say I don dey global
Ah, dem dey chop am for Australia
Kálọ Adamawa, Yola
Yé, orisẹ Oluwa, Oluu-wa

Bottega l'ẹsẹ, panpan l'orun
Ah-kini mo shéé f'Olohun? Ah
Days wey me call on You, You dey
Ah-ah, we don dey chop better, bellefull
Sho ranti when you call me fool?
Me I told Jah I be coming soon
Ẹlẹda, má sun, yeah

All these one, dem be boss
All these one, dem be master o
All these one, dem be don, uh
All these one no be banger o
All these one, dem be boss
All these one, dem be master o
All these one, dem be don, uh
All these one no be banger oh-wah

(Uh, all these one no be banger oh-wah)
Yeah, I go flex you tinbá l'òwò
The love wey you show me, o dun gàn, miliki alagolo
Ah, who go feed my mama? Carry my burden, tinbá s'òjò (oh)

Bottega l'ẹsẹ, panpan l'orun
Ah-kini mo shéé f'Olohun? Ah
Days wey me call on You, You dey
Ah-ah, we don dey chop better, bellefull
Sho ranti when you call me fool?
Me I told Jah I be coming soon
Ẹlẹda, má sun, yeah

All these one, dem be boss
All these one, dem be master o
All these one, dem be don, uh
All these one no be banger o
All these one, dem be boss
All these one, dem be master o
All these one, dem be don, uh
All these one no be banger oh-wah

Oh-oh-oh, oh-oh
All these one no be banger, oh-wah, yeah
All these one, dem be master, uh

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*