Omah Lay – Temptations

– Temptations MP3 Download (Lyrics, Music Mp4, Baixer)

In a much-anticipated moment, the acclaimed artist, Omah Lay, unveiled this latest musical masterpiece titled “ Temptations“.

This track is a captivating glimpse into the recently released album, “Boy “.

Omah Lay – Temptations MP3 Download

Nevertheless, you can always visit or bookmark our website to follow up on latest music and album from your favorite artistes around the Globe. Thanks.

Listen and Download the song below:

Omah Lay – Temptations Lyrics

(BGRZ this is a banger)

How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn't for you
Wetin a boy for do

In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

Ohh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Ohh
My day one
From way back you dey there
You no give up

When I don backslide in my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues, sadly
But you dey for me today, you dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me, I wish for you
Me and you together forever

In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

Ohh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Ohh
My day one
From way back you dey there
You no give up

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*